Nigerian Instagram comedian, Abk Twist has cried out for justice after being assaulted by controversial entertainer, DJ Chicken.
Ak went on Instagram live to capture the moment he was having a heated exchange with Chicken who allegedly slapped him unprovoked.
The skit-maker could be heard asking the social media sensation if they know each other from anywhere and why he would lay his hands on him.
He explained that a friend invited him to the spot where he was sitting when DJ Chicken just walked up to him and landed a slap on his face.
Despite his cries, Chicken still threatened him to know his place as he claimed to be a notable person of power and influence in Lekki, Lagos.
“Na me get Lekki oh, no dey do anyhow,” Chicken said repeatedly.
Watch the video below:
Reacting, tee_with_vibes wrote; And you Dey stand preach. Clap for yourself
official_ola_btc; He don see say d guy na Mumu no jare ๐ฎ๐ฎ person slap u, u con Dey do live video
harde_niyi_01; Person way you suppose give better slapโฆ.. you dey explain ๐๐
priscillia_oluchi_; Your fellow man slap you, you carry phone begin record. If na woman now, all the Veins wey go comot your head alone go reach wire a whole building. ๐
only_one_gb; Man to man fight.. you Dey do live video.As you no get power,go station make you go report. Nothing we online viewers go do bros.
sweetylyx_official; Yโall just wanna trend we know this ๐๐this year we go wise pass Una
melcarsson_1; Person slap you.. the person no Dey ground you dey do โyou sabi me before?โ Na why I like Port Harcourt, More action less talk
parker_ojugo; Dj chicken no sabi trend make he humble himself collect some past questions from portable on how to trend
_allvixtor; Them slap u you self carry phone Dey go on live say Wetin happen make online judge the matter abi ? ๐๐๐ omo THIS IS WHAT SOCIAL MEDIA HAVE TURNED US TO ANY SMALL THING SOCIAL MEDIA MUST HEAR AM OMO MAKE UNA F OFF BS
man_like_otago627; No try am with me, when you don already chop slap
n_a_ms_bj; Werey ni BOBO djchicken He sha won use one stupid thing trend but e no possible SALO na your boss , accept salo as your boss
baff_ups__designs; The same way portable makes us know the chicken, blike this one don pay for class to blow
sparrowlion_; How much them pay you for this post????
comment_cop12; You Dey come live when person slap you eran ni eee, you know fit rush am with punch make people Dey make videos.